Loading...

Who Get Ikebe? Webisode 1.

Who get ikebe? Who get all these ikebe dem? Bros na women go kill men. Some go just dey fling the thing up and down make men lose focus, ...

---You Need To Watch How This Sharp Secondary School Boy Sm@shed His Classmate After School Hour... Click HERE TO SEE THOUSAND OF OTHER VIDEOS LIKE THIS ---
image
Who get ikebe? Who get all these ikebe dem? Bros na women go kill men. Some go just dey fling the thing up and down make men lose focus, na that one dey always scatter my head. Na from Naija I first notice the thing, Lagos babes no dey carry last for the matter! But today tori no be about Lagos girls.
Make I first welcome una to my weekly journal and webisode ‘Who Get Ikebe?” Everything wey I go dey tell una, na all the things wey I dey go through daily/weekly for this obodo oyinbo wey I dey. I no fit keep am to myself again so I decided to share with una. shout out to okgist people una do well. Right now I dey America! Yo mehn wazzup! Hollup hollup! Gerrahere! Na everything we dey talk here. Make I go back to my tori, before I enter Yankee my broda I suffer, e no easy. My travel agent first tell me say make I enter South Africa na dere I for die! South African girls too fine my broda… Johannesburg girls Wan finish me with their natural beauty and Dia heavy ikebe wey dey natural. If no be say I no dey work and na Yankee be where I wan go, I for just stay southie. My friends dem for there be Wire-wire so money no be problem. Na one club we bin go for downtown for southie wey I meet Nonhle, her smile alone go fit end war for middle east. The girl shape dey sweet me die, her figure 8 na that type wey dey full for front and back. She con Sabi dance. If na naija I dey, I for dey reason say she be olosho but Bros na southie beauty.
As we enter club na him my neck Don dey turn left and right, fine gals full everywhere, as a boss wey me and my guys dem be, we enter VIP go Sidon order 3 bottles of Rosey and 1 Henny wey the server “Tanawole” – for those that doesn’t understand that, it means the club attendant served us with glowing fire in the club to give us all the attention that we are ballers spending cash like it’s nothing. When the server was coming na when I first see Nonhle beautiful smile. My guy just notice say I no dey alright again. I just begin look God hand work for the girl body she wear red mini skirt and crop top. As a sharp guy I just pour myself some Henny with coke come package go meet her for dance floor. I no fit forget, na Timaya bumbum song the DJ dey play. As I step up to her give her my cute smile just begin dance with the babe, after like 3 minutes wey we Don blend for dancing floor, I just dey follow her every move. As she turn gimme yannsh like this ehn I just grab her waist gently come whisper for her hear say – hope say I dey safe. She no hear me, she say excuse me, I didn’t get that. Her voice be like angels own I just no fit talk for 60 seconds before I come package come ask am again say – Hope I’m  safe? She say – why would you ask that? I tell am say. Your boyfriend might be around somewhere just waiting to beat me up. She just giggle come talk for my hear say she no get boyfriend. As I hear that one like this I know say chance dey for me. Na how to come get this girl wey I go fit knack am I come begin calculate. She loves wizkid songs, anytime wey the DJ play the song e dey belike say she dey on enhancement drug, like say na her natural high. As she talk say she no get boyfriend me wey Don dey fear to hold her waist take follow am dance just package well grab things like say na me be the owner.
As the hype man begin talk like this na him I ask if she wants a drink. Na so I carry am go our table, my guys dem Don arrange babes for themselves and me sef but na Nonhle my mind, body and soul dey feel tonight. I just carry one of the Rosey pop, toasting to a beautiful night. Na him I begin wash this girl o! The ginger wey dey my body that night if I use am campaign for election I go beat Jonathan and Buhari together. You know if you toast babe wey you sef know say with this kind flow this babe must gel. Na that kind feeling, she just dey smile dey giggle dey laugh, say I am very funny. As bottles empty we order 2 more Rosey, her friends wey she been come with I say make dem give dem the Ciroc wey dem dey drink make dem fit free am. Na how to come ask am make she go home with me make 4kup no dey after all the parole wey I don dey set base on say she be southie girl and me be naija boy. I no Sabi as dem dey role for here. Na him one of my guy just raise him voice, announce say we are having an after party at our crib hope you ladies her coming? One of her friend say she go join, I just ask Nonhle if she wan come. She smile come say – Sure.
For my mind things Don dey set, I go knack my 1st southie babe tonight. I go tear the place, finish the cookie after all, all the alomo, orijin still dey my system. Na so we enter my Rogue Sidon for back seat, the babe wey himself catch Sidon for front. At this point, I get nothing to lose na him I just tell say she looks awesome and she has a beautiful smile. As she smile and was about to say something else like this na him I just make move begin kiss am o! Begin smooch the babe, rub her laps and found my way up her thigh, na him she open leg for back seat of Rogue o. As I carry hand go up na him I see say she no wear anything under. My mind cut say Geezuz! Carry hand rub the tooto to be sure. At this time she Don size me up, man stick Don arise stand attention like soldier wey dey vex. As she wan unzip me and unleash the dragon na him my guy just turn enter house.  She just giggle gimme that sexy look like say she go eat me finish. Bumper to fender movement from club reach house. All the wire wire boys just enter house. Babes full everywhere but na Nonhle just dey my mind. When I say babes I mean clean babes, frosh skin. People don begin dance for our living room, I no even send them. I just tell Nonhle say make she come with me, we grab one bottle go upstairs… As we enter my room, I drop bottle just begin kiss the girl for lips, kiss her neck gentle, kiss and lick her ears. The ear na her weak point, o boy na where I get am be that. I just use style Waka am o go bed side comot the crop top wey she dey wear, unzip the bra, I leave the mini skirt base on say I don know say she no dey wear anything under. I don remove shirt, she help me remove my singlet. Unzip her bra, she fresh borbie with well developed koko for the front, the way I dey take suck am ehn, you go think say I dey hungry for breast milk. At this point na only boxers dey my body, getting ready to unleash the dragon. She don wet cos I don feel her puna, me sef don hard die… I sure say I hard pass Zuma rock, I begin kiss her tummy come down, come separate her legs begin suck her puna. She wan die, she begin shiver for bed. I dey use am buy myself time, I no say she no go one gimme my own head now so I know even ask, as I finish to dey suck am before she come na him I slide in, the soft voice wey she moan ehn na one high key for piano. Her puna still tight, I dey surprise, as I begin stroke the gal, na Reminisce Tesojue song just dey my head. I spread her leg for my shoulder come begin go deep, the smile and happiness for my body ehn I just dey share am. For those of una wey dey wonder if I protect myself make una no wonder again I wear condom when I dey down on her. As I dey go deeper wey her leg dey my shoulder she just begin talk for her language o! Bros the thing dey pepper am, as I intended. I just comot my stick, turn am around begin give her doggy o! The view from behind no be something wey I fit describe. No fold skin, no spot, no stretch mark this is my dream girl I need to give all of me. Something John Legend will be proud of. As I begin think of John Legend song and say she be my dream girl na him I just get that feeling say I go soon pour akamu. I just rush stroke the last strokes wey I get before I release. As I pour akamu like this she just turn around just smile. That look wey gals dey give if you knack the thing well. I enter bathroom go clean up, she don Taya as she clean up finish. I never dey satisfied I still wan knack am but she don too taya. I just tell am say make I go check the after party. As I go down like this na him one of my guys ask me say where I been dey since say the girl wey dem get for me for club don dey bored and she don dey find me. Him carry me go meet the girl, she no be Southie babe but she dey live there. As I meet the girl, I no even fit remember her name sef, make I call am Tessy. As I go up go check on Nonhle she don pass out. The boy banana too sweet! Na chance for me to go try get lucky with Tessy be this naa. No dulling! As me and Tessy begin familiarize with awa sef. I just dey her Jide voice, Jide na beast if he dey knack… he go dey groan like person wey dey carry weight o! I no know wetin dem Tessy but the gal don gel already. We dey watch music video for living room when I begin feel her hand for my banana o! She comot the banana put for mouth, I look around na only me and Tessy dey living room but I still dey Jide dey groan. E get wetin she dey do with her tongue wey me sef begin give am low tone o. My leg begin shake – for my mind – I just begin talk say “Na this girl go kill me” cos I no get power again. She took over me bros! E no tey na him I hear person call my name from upstairs as I manage look up na Nonhle! Ghen ghen!
Watch out for Who get Ikebe Webisode 2 next week exclusive to everyhournaija.
---ARE YOU IN SEARCH OF SUGAR DADDY OR MUMMY FOR THAT EXTRA CASH ON FACEBOOK??? Click HERE TO SEE THOUSAND OF ONLINE SUGAR MUMMY AND DADDY ---

Post a Comment

emo-but-icon

Home item

TRENDING LE@KD VIDEOS